SONG OF THE DAY: Smartex – “For Life”
WAHALA!!! “Na Davido Papa Buy the Jet No Be Am” — Samklef Insists
WAHALA!!! “Na Davido Papa Buy the Jet No Be Am” — Samklef Insists

     

    Controversial Nigerian music producer, Samklef claims that Davido’s alleged new private jet was bought by his father and not him.

    It would be recalled that Davido had revealed via his Twitter account about a private jet he recently acquired.

    Taking to his Instagram page, he congratulate Davido for his father’s new acquisition.

    Samklef, however, did not agree with this news, insisting that it was Davido’s father, Mr Adeleke, who bought the expensive private jet for his son.

    He said:

    “Congratulations to davido as his dad don buy another private jet! Where una papa Dey when davido papa Dey make money ? 💰

    My own papa don die since 1996 I was 11 just incase una wan ask me back the question. 😂

    So una papa Dey alive And him mate Dey buy private jet.
    Una papa na failed papa o! Una papa wey Dey use him small salary carry olosho for pekers Allen avenue 😂😂 How una see this sub ?
    This sub na for the people wey don ever abuse samklef for him page.

    Make nobody jealous Davido o! Anything wey davido papa get na davido get am! Na me say make una papa no make am?😂😂😂”

    See below:

    IMG 3851 686x1024 1
    IMG 3850 768x1343 1

DROP YOUR COMMENT

Related Posts In » ,
Latest Loads

MUSIC OF THE WEEK

VIDEO OF THE WEEK

MOVE OF THE WEEK

STORY OF THE WEEK

STAR OF THE WEEK

(0) (Reply) (Go Up)

TOP 5 SONGS
    (1)

    (2)

    (3)

    (4)

    (5)
HOTTEST SONGS
HOT MOVIES
(Go Up | Go Full)